The Purpose Driven Life Nigerian Pidgin (Softcover) – Pastor Rick Store

The Purpose Driven Life Nigerian Pidgin (Softcover)

$14.99 Regular price $17.99
Type: Book

Di Life Wey Purpose Dey Drive go helep yu undastand God sweet sweet plan for yu for dis eart and life wey nor dey end. Rick Warren go put yu thru 40-Day jorney wey go helep yu ansa di kweshon, “Wetin I dey dis eart for?” Ish day yu go learn plenty plenty about how God kreat yu speshia for one purpose wey yu fit fulfill only.

Di Life Wey Purpose Dey Drive dey give wisdom from di Bible wey go tish yu why yor life mata. E go show yu how God wont take helep yu riduse yor stress, focus yor pawa, make yor disishon simpol, and pripia yu for life wey nor dey end. Na message wey nor get taim wey go inspaya and ginga yu to live life wey dey significant.

RICK WARREN na di first pastor for Saddleback Church in Southern California wey get kampusis for big-big cities aroun di world. Na em write Di Life Wey Purpose Dey Drive, wey dem don translate to many languagis and don sell pass 50 million kopis in all fomats.


The Purpose Driven Life will help you understand God’s amazing plan for you here on earth and for eternity. Rick Warren will guide you through a 40-Day spiritual journey that will help you answer the question, “What on earth am I here for?” Each day you will learn more about how God uniquely created you for a purpose only you can fulfill.

The Purpose Driven Life offers wisdom from the Bible that will teach you why your life matters. It will show you how God wants to help reduce your stress, focus your energy, simplify your decisions, and prepare you for eternity. It’s a timeless message that will inspire and motivate you to live a life of significance.

RICK WARREN is the founding pastor of Saddleback Church in Southern California with campuses in major cities around the world. He is the author of The Purpose Driven Life, which has been translated into many languages and sold more than 50 million copies in all formats.